RATATA THE JUNGLE LORD (Episode 5) RATATA DAY
RATATA THE JUNGLE LORD, An intellectual property of Ratata films production. Ft Colombia, Gentle Jack, Otto Aye, Victor Patrick, Sibi Steve, MC prophet, and lots more.#Chivido2024#movie #aboy #action #trendingvideo #viralvideo #ratatafilms ratata#jagaban #lightweightentertainment #selinatested #nollywood #latestnollywoodmovies #portharcourtcity #lagosyoutubers #youtube
Пікірлер: 528
All RATATA Fans Worldwide Let Gather Here To Show Him Love ❣️❣️❣️
@JustinTangere-nf1oo
10 күн бұрын
Na we dey here ❤❤❤❤❤
Who likes my comment will be favoured this year
@EbruphiyourHappy
11 күн бұрын
❤❤
@jamesmartinscornor9711
10 күн бұрын
Amen
@israelogbonna6820
10 күн бұрын
Amen
@bellastv9510
10 күн бұрын
Amen 🙏😊
@JayboiOshoji-qc7lg
10 күн бұрын
Amen
Aboy is the best ❤
If you don't love ratata AKA gbabino wetin go be ur gain 😔 Oya like my comment 👍❤️
Correct my Guy Aboy
Ratata don finally kpie general combo now na sibi remain chil boy Don come out con join am, please 🙏🙏🙏🙏 the next episode should drop as soon as possible much love ratata
Aboy you too get doings🎉🎉
@EyongEze
Күн бұрын
❤
Men mount 💯🙌🔥🔥
@ayindeoluwafemi2684
10 күн бұрын
Men perere 🪖 🧢
Aboy sabi no be mouth this is an àward winning movie. God bless you ratata
Who is here for Rattata and sibi show some love ❤
Lemme interprete what the uncle said, he said “Ratata where are you ?where did u go to ? How can a child not stay at a place! “
Aboy aka Ratata Who deyyyyyyy One love ❤
Hit 🔥
Soldier mentality 💪🏿🔥💪🏿
Aboy ❤❤❤❤❤
Fans of general Kombo report❤❤
All Ratata big fans in and outside Nigeria let gather here I want to tell you guys something
@riconelson-xl3wi
11 күн бұрын
Alright 👌🏿
Aboy always deliver
Ikwerre people should gather here for Ratata I'm number 1
Am here oooh for aboy❤❤❤❤
Apiangwo na apiangwo Ratata thank you very much for putting happiness on our face, i can't wait to see the next episode, that wil be Zaza kpekus boy and Ratata, against za sibi and his guys, Chai i can't wait ooo
Nice one guys
Nice one
Omo 🔥🔥
Aka aboy.. I believe you ❤one to you ❤
Omoh chaiii I love this movie....plenty joy gum board after watching
Aboy ,Chiboy and Tellest can't love yah less❤❤
King Zaza all the way one love to u all watching from Ghana 🇬🇭
Higher higher 🤲🤲
Like seriously Zaza no shot one bullet out for this episode...chai, even as egwu don reach where e dey give am joy.
Lit
Weldon work I don wait u taya boss
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥💪🏿
Ratata Bambino you really give us the best,😂😂😂🎉🎉❤ More love for you ratata✌️
More love for you rata. Keep moving..
This one na wisdom fight no be kala know dey enter if you loose guard you collect 😂
@Tudadmillion
5 күн бұрын
❤
Thumbs up to Ratata and the Spiritual guy with mirror palm, he knows how to shoot on target. I like him. This episode is pure war. Likee ❤❤❤
Can’t wait to watch Zaza’s doings tha Manchi na joy giver 🥳
Ratata the jungle lord is on fire 🔥 I salama for una woto woto more grace
Aboy I wam join you and Chiboy and Tellest dey act 🙏🙏
🎉🎉 men Mount
@patienceukosimon9647
9 күн бұрын
E clear😂
Na you (ratata)dey run town ❤
Wow award winning series. Is just like im watching rambo first blood. Weldon ratata, weldin prof and all the crew
@user-dt5ch5yf2p
11 күн бұрын
Ahh swear
Chiboy go always deliver 🥰
I love the way you let combo family go it melt my heart ❤ one love ratata
Ratata my favorite 💕😘❤️ you're doing extremely well 👍 more grace, I salute u
Finally 🔥🔥🔥🔥 #RATATA ✌️🫡
Kudos 👏 to all the team much love ❤️ ❤
Number 400 to comment. Aboi, i dey feel una. Skia skia
Nice one 👍
Na now this film start, omo E don hot 🔥 Ratata respect to you, you be senior man. Abeg drop the next one as soon as possible
For here we Dey like and comment before we watch 😂❤
Sibi my 001 🔥🔥🔥❤️
❤❤❤ general Combo no go fit handle Cameroon girls ohh✨💫💫💫
@OsigweProsper
10 күн бұрын
U sure
@OsigweProsper
10 күн бұрын
We Nigerians no dey carry last
Yes oo aboy is the best 💕💕
I like aboy because he's always innocent but come on men sibi is a beast in composure, he makes it look more real
my gee aboy keep up the good work
Aboy my baby boy❤...my strong one❤ keep going higher sweetheart ❤...I too love you my ratata ❤💚💚💚
Wow ratata you finish work here❤
I can't wait for episode 6
Have been waiting for long
For the fact u stand up nd kill general combo one second I will forever remain ur fan 🎉🎉
Sibi no go dey easy to kpaii I know say combo Mata no touch ground for where aboy kpogide
We need more of tallest scenes . He always add humors to movies 🙏🙏
good one ,welldone , more of this
Aboy heart you always deliver❤❤
Ratata dey hot 🔥
Top notch 🔥🔥
Ratata my joy giver ❤❤❤❤❤❤ from Ghana
Award winning movie for the year ❤❤❤❤❤❤❤❤
This movie go Dey do me as I’ve say make e finish again anytime a new episode is dropped 😌
Aboy more grace bro
Awwww I really enjoy this movie aboy plss don’t keep us waiting this long again ❤
I swear I have waited for you ratata
😅😅😅😂😅kombo is doing confessions hahaha thank you my man A.K.A ratata 😊😊 we love you okay specially me❤
Who hear when sibi shouted ratata!!!!! him ma no say danger de ahead i can't wait for the next part zaza will show pressure full time omo 🔥
Which one chiboy is just patrolling around, he is not even helping ratata 😂😂
We are here oooh
Nice job
Nice one 🎉❤❤❤❤
We Fans really criticize you people for having that issue but now I think we are enjoying it because there's more episodes to watch from all of you 🎉🎉
Wow first to watch ooo
Nice one bro, more grace
Lovely 🔥🔥🔥
Aboy you too good i swear 💯
Ooo Chi boy my joy giver
Always love to see you and chi boy, aka Zaza
Can't wait for the next episode. Kudos
Ratata all de way 😎
This General Kombo wife mumu here oo. Person wey wan pai you and your pikin come spare you. Na im you get mind the shout hello 18:32
E clear
Ratata na confirm actor. Keep it up bro.
God abeg make kombo no die, na sibi run this matter
No be small work you put in ❤❤❤ Nice Content
Ratata na beast ☠️👿
@ShedrackDe-BlessedMishackChi-D
11 күн бұрын
Ratata too good I swear 🥰❤️
Wetin be ur own must be ur own Ratata the best General of Bambino drek on I love you more Men Mount wotowoto❤❤❤❤❤
Much love guys from Haiti 🇭🇹
Award is waiting for you for this year keep it up ❤❤❤❤❤❤❤❤❤ Chiboy is on is way for you 😮😮🎉🎉
We mount with you, Ratagbu na big name
This one na banger I just get joysoap as chiboy lap reach zaza