RATATA THE JUNGLE LORD (Episode 3)
Ratata The Jungle Lord. A movie about survival, an intellectual property of Ratata films. ft Gentle Jack, Otto Aye, Famous Patrick Victor, Mc prophet, Columbus, Sibi Steve, and many more..#aboy #action #jagaban #selinatested #trending#youtube #viral#lagosyoutubers #movie #portharcourtcity #ratatafilms #jnpadma #jnpnews #nollywoodmovies #africa #nigeria #nigeriaentertainment #milkydonuts #lightweightentertainment#mribu#cubanachiefpriest#bobrisky#ratata
Пікірлер: 647
Ratata odogwu nwoke maximum salama boss🎉🎉🎉
@raphaelokoro
Ай бұрын
maximum 🐍😅
When are we expecting the next one no time oooo, Just drop like season 4,5,6,7,8,9 and 10 at once ..
Nice one from you Aboy aka Ratata ❤❤❤❤❤nah me OHH CGE WOTOWOTO 💞 💞 all Ratata fans ❤️ gather here ohhh ❤️ ❤️ ❤️ ❤️ ❤️ ❤️ ❤️ ❤️ ❤️
@OluwaJagaban-ep8ht
Ай бұрын
I matt you ethically ❤❤
@PromiseEje
24 күн бұрын
I mount yur back yard
@AndrewNick-qt5pu
5 күн бұрын
Selena tested
No be general combo be the jungle lord na ratata be the jungle lord ❤❤❤
@FrankieKessie
19 күн бұрын
I don,t noooooo
Dey love is massive One love to RATATA FILM and ratata crews, we mount una in toto and out toto ❤🎉
Abeg this one wey una dey use live cobra 🐍 dey act make una dey careful oh...make una learn a lot of lessons from what happened to junior pope and his Crew...one love guys❤❤❤
Chiboy❤aboy❤ sibi❤ general combo❤ tallest ❤ I gat love fyp
Can't wait for the next Episode
I swear the movie clear like clearance peters he dey Casablanca the movie industry
Chiboy just the give me joy always with he's ot 😂😂😂
This one don make remember when I xcape.............the GODS protect me till I boast out for where correct PTown boy deh dey play ball. Someone gave a shirt and another gave me money for transport fair.. Lol.....papa swear never to try such ever
For this season Ratata play him role like "De_APOCALYPSE"
Finally chieboy don lap❤❤❤
Ratagbu ratagba ponkikpo sataya aboy A.k.A ratata rugged you ✅
Seeing Chiboy, Omo better JOY-SOAP GUM MY CHESTA..... RATATA YOU NA DOINGS MASTER TALLEST BETTER WISE MAN.... I LOVE YOU ALL❤❤❤
Ratata the best Nigerian movies actor right now ❤❤❤, God bless you Ratata Bambino ❤ can't wait for the next episode ❤❤❤❤
sibi nawaooo for u
You ratata ,,,and chiboy...tallest...sibi....abeg make the love continue abeg....una dy gv me peace...I love the unit....una try...may God bless and keep u guys
Ratata everything dey bam❤
Ratata no amount of pressure way they go put for your body way go make u Evaporate Ratata na big name Chiboy na big name Sibi Aka the only man way don see B maximum salama Tallest na big name genera combo na big name maximum salama senior men una doings longi put calls ❤❤❤❤❤
Senior mans , maximum respect ❤❤❤❤❤
Psalm 68:20: “God is to us a God of deliverances; and to God the Lord belong escapes from death. Lord, what sweet meditations are contained in the words of this verse. You, God, are a God of deliverances. It is Your character and nature to deliver. You are also a God of many deliverances. You deliver Your children continually, over and over again. Your power and sovereignty is so perfect, mighty, and complete that You alone are able to deliver Your children.
Chai!!!! As I see another of my boyfriend @chiboy for this movie, everywhere come maranma💃💃💃💃
rata ta drop film na what are you watching for❤❤❤❤
Omooo E tough Is always too short One stage be wan cover everything
Nice one To you guys
Omoh finally. Food don done. Cudose to you Ratata
43:32 OMG I CAN'T WAIT FOR THE NEXT EPISODE 😅😅😅 MEN MOUNT 😀 MEN PERERE 😅
Nice one Ratata ,chiboy , tallest ,otuka ,sibi , gentle jack and the rest of the crew una do well one ❤
Ratata call jagaban crew for this movie...one love from cameroon 🇨🇲
Men mount you ethically Ratata
Make una no worry Ratata go put am for una body wotowoto
Salaam for you A.K.A Ratata
Wow❤❤
Nice one from the executive producer to the director and the writer finally i salut the actors a job weldon from the director and editor ❤❤ ratata more creativities to rule ur destiny Dollar boy films dey freet u special🎉🎉🎉🎉🎉🎉❤
Who break that kind news........Ratata no fit go downlo when man like Zazaa and information minister, aka Tallest kpoghideh stampede wetin no good. I think I tell you.
Good job
Nice one 👏...We are still waiting ooo
May God keep giving you all more ideas. You are pretty good at what you do💯 fire on 🔥 one ❤️
Chi boy d give me joy❤❤his cordination wen him d find out abt combo is top notch😊
If i no follow ratata Wetin I gain oo
This incredible movie deserves award for the year
End nice me ooo Ratata was doing cobra 🐍 sign 😂😂
Nice one next episode fast fast 😅
Rambo First Blood Ratata don make Combo Boys Blood Flow this movie is Phenomena
Nice One Ratata. We're still waiting.........
Wow ❤❤
Nice one
Very interesting ❤Ratata aka aboy
Next episode will be 🔥😂😂 Ratata The jungle lord with Snake 🐍 Apocalypto ( Jaguar paw
This one be action movie oo no be chaaiis 😂
I know ratata tallest and chiboy will always deliver but why spiritual things and things no dey leave sibi una dey sure say the maniple no be beast for real life
Best movie, we dey with u about, no matter what
Wow an award winning series❤🎉
Nice one ❤❤❤
Ratata. Your movies dey show. Another thing your role for chiboy's movie sharp die. Mean while ratata the jungle lord dey hot. Ratata ayawaras kebukebu matetematema your face show big time.
Chiboy + aboy dey give joy
Na ratata get doings pass general combo Make una let this one dey interesting ilke jagaban,center code,abi, and yh other once
More grace ratata Chiboy is always with you ❤️❤️
Lol i love the end part 😂
🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉 we are ready 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Anokuru should drop a new song for this movie sir🙏🙏🙏. Ratata and squad Weldon
Very interesting i can't wait to watch part 4
Omo I swear to God guys nothing una wan tell me A boy win 🏆 for this movie 😊😊
General combo I sighted you
Nice one rata bu rata ba Santino sataya 😂❤
Sibi and siga na 5&6 Siga way sibi done payi go done reach 100 and 1 thing 1 million 😂😂😂😂😂
@Iyanu1634
Ай бұрын
😂
Sini is like you smoke in real life
I'm waiting o 🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Ratata na man you be👍👍👍👍✌️
Maximum salama for you ratata, I mount you till thy kingdom come
Aboy my love from anambra
@azeruotto1950
18 күн бұрын
How are you❤
Ratata my man I would always like in your movies
Ratata The Apocalypto 😂😂 That 🐍 snake is dangerous oo
I’ll resurrect again 😂😂😂
I can't wait to see chiboy handle Kala ✌
Omo see movie wonderful 🔥🔥🔥🔥🔥
Unto say i like fall sibi pricktoline but mah first buy luck up base on chiboy mat but if chiboy no do anything on how i lap jungle lord deck i go put am for sibi body notoporiosly on how e take dey 😅
Na now life dey for this movie
Nice one ratata I gat you
Men we get doings no dey cap much U too much Ratata
Aka ratata Abeg drop the next episode make u no collect for abiti
The story line is very interesting and the actions from the mainly the major casts is wow
Chaka bar and general Kobo you people have done well once you have heart part 4 make sure that you notify me
Sahh the film it very sweet
Na u be the real goat ratata I salama wotowoto
Aboyy Ratata whasup
@egirendenyefa6782
Ай бұрын
🚀🕊️🏆❣️🤞🙏
I can't wait for episode 4🇬🇭🇬🇭🇬🇭
Ratata no be small name .. na BIG NAME❤❤❤ 💯
Too much sweet next episode ratata
Ratata no dey disappoint 💯 I love this 😍 Movie 🎥 on fire 🔥
Aboy Aka Ratata your creativity is top notch watching feom Dubai ❤ your fans here choke and all of the dey salama for you
@azeruotto1950
Ай бұрын
Tell them say I dey loyal..
Food is served, y'all come let's eat ❤❤💃🏿💃🏿
Please I want to watch the episode 4 sharply, I can't wait.
This movie just made me remember apocalypto
big name 🎉
Nice one ratata but abeg no wound urself ohh
Very interesting boss Waiting for episode 4
Nice one but am missing odogwu here
One of the best Everything so real More love RATATA and the crew And to my GERMAN SHEPHERD ❤