Arsenal 3-0 Bournemouth | Fans Reaction | Premier League Highlights
Спорт
Yooo!!! Join us as we give you fans reactions on the concluded match between Arsenal vs Bournemouth.
Thank You!!
Follow TalkFooty:
Twitter: _TalkFooty?t=yPe5...
Instagram: / talkfooty_official
Facebook: web. TalkFootyOff...
TikTok: / talkfooty_
Follow my socials.
Twitter: / sammy_lega. .
Instagram:
/ sammy_legals
Visuals and Music by VIA:
iamv.i.a?...
#football #arsenal #bournemouth #arsbou #premierleague #fansreaction #naija #soccer #epl #nigeria #saka #trossard #arteta #afc #odegaard #solanke #trending
Пікірлер: 32
Dodo😂😂😂😂 This guy dey gimme joy🎉
DODO my guy...Die-hard arsenal man😂
Dodo, my guy ❤❤❤😊
Dodo my dude up gunners
Dodo my guy if we win this league I owe you😂😂😂 COYG
@LexionKing
Ай бұрын
Keep your money. You ain't winning Shit ! 🤣 City no be anybody Mate
Dodo Mayana
Lol this mad 😂😂dodo
Na the interviewer face i just dey pity for... e don collect enough
Dodo na we get the league
Dodo my guy let them know😂😂😂😂
Abeg Dey interview Dodo separately from the rest. I just want to listen to Dodo’s interview only. ❤
I too love dodo 😂😂
Well don my gee
Dodo tell them
Theatre of nightmare 😅😅😅
Mad man😂
Arsenal fans should stop being over confident. Manchester united is not an easy team when it comes to Arsenal
Dodo emirates package is loading
Dodo, tell the bad Belle more especially man u fans, don't worry Dodo Tottenham will win or draw with man city.
Man city win today ooo.dont be too happy man(arsenal)
@LexionKing
Ай бұрын
Better Win sef. No be ordinary win.
Dodo 1 of Arsenal. Dodo wey dey run race wey the Winner don collect medal already go him house. Dodo wey still dey answer questions for exam sheet, after the Lecturer don collect other scripts go him office ! City suppose don clear your doubt by now. If not, then in a week's time on the 12th of May, the fragile DREAM ends at the THEATRE OF DREAMS. Time to realize that money wey u dey spend for dream no dey follow person wake up o. Peace !
@JamesIdibia
Ай бұрын
No worry, it's not over until it's over. Still can still drop points. It's their league to loose not Arsenal.
Dodo people just dey talk nonsense 😂🤣😂🤣
@musasani2316
Ай бұрын
Tell them dodo Old Trafford waitin 🤣😂🤣
Oshey manipulator😂
Guy Man City don tear Wolves make you calm down shameless Arsenal 😂😂😂😂
This mumu Arsenal with his rubbish ball knowledge. Man u will humble. Commot this from the interview. He always talk rubbish
@emmanuel9430
Ай бұрын
So una never stop this hatred for Arsenal. Why re u jealous if I may ask. U fit compare man UTD and Arsenal this season?? Man stop all this hatred it won't help u
@emenikekingsleynwokocha
Ай бұрын
Cry😢 more