Пікірлер

  • @Min.Graceken
    @Min.Graceken2 ай бұрын

    Nice ❤❤❤

  • @margaretgreen8347
    @margaretgreen83479 ай бұрын

    Nice one

  • @mfonobongnoah3521
    @mfonobongnoah35213 жыл бұрын

    I was there

  • @roselinetalabi5734
    @roselinetalabi57344 жыл бұрын

    good song please give us the lyrics

  • @noblestv2714
    @noblestv27144 жыл бұрын

    Legitimate God oh You carry my matter for head. Legitimate God oh You dong do me well Legitimate God oh You picked me from grass to Grace Legitimate God oh Na only you be God Hallelujah, Legitimate God oh Na only you be God I don Waka Waka No other God Legit like you . For inside water beneath the Earth na you be Oga I have searched throughout eternity to space and time. I've come to know and accept you as my God. (Repeat chorus) Verse 2 Many dem be were trouble for life. Many dem be that rise up against me Many dem be that says of my soul There is no help for me in God In Christ the solid rock I stand. Bad belle people dem just dey sinking sand Favor and blessing dey follow me every where. Na wetin make me accept say you be God.