If you enjoy watching this video KIndly subscribe to our youtube channel click this link / @dopedrummerboi5367
Жүктеу.....
Пікірлер: 12
@danielakpasele5865 ай бұрын
Samuel peterrrrr I think say I don Sabi drum finish o not until I see this, jesusss!!!!🔥🔥🔥🙆🏼♀️..omo your solo and groove madd!!😭😭 You dey play abeg 💯💯 like this u dey among my top 5 favourite Drummer... And u dey play with so much ease this video dey burst brain🤯
@yinkaolatunji92425 ай бұрын
nice one bro, but make cameraman stay one place abeg
@emmanuelisa31965 ай бұрын
Is this not that redeem church at palm groove. Abi eyes dey pain me...more grace boss❤❤
@ericadonaldson8745 ай бұрын
Fire ❤
@praiselutterodt91745 ай бұрын
Mah guy ❤🤲🏾🔥
@user-pb2yv1uj6k4 ай бұрын
😊❤💃💃💃💃💃💃💃💃💃
@glorysimon75045 ай бұрын
❤❤❤❤
@victoryohanna55845 ай бұрын
Apostle Sam oooooooo💃💃💃💃💃💃 come carry me go where I no know abeg ❤❤ see groove God🎉 Asharrrrrrrrrr🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Пікірлер: 12
Samuel peterrrrr I think say I don Sabi drum finish o not until I see this, jesusss!!!!🔥🔥🔥🙆🏼♀️..omo your solo and groove madd!!😭😭 You dey play abeg 💯💯 like this u dey among my top 5 favourite Drummer... And u dey play with so much ease this video dey burst brain🤯
nice one bro, but make cameraman stay one place abeg
Is this not that redeem church at palm groove. Abi eyes dey pain me...more grace boss❤❤
Fire ❤
Mah guy ❤🤲🏾🔥
😊❤💃💃💃💃💃💃💃💃💃
❤❤❤❤
Apostle Sam oooooooo💃💃💃💃💃💃 come carry me go where I no know abeg ❤❤ see groove God🎉 Asharrrrrrrrrr🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Please boss how can I reach you
Energy choke 💯🔥🔥🔥❤️
❤❤❤❤
Fire 🔥