Rema - Charm (INSTRUMENTAL) Prod. by A's

Музыка

Rema- Charm INSTRUMENTAL remake by A's
KINDLY SUBSCRIBE FOR MORE🙂
‪@heisrema‬

Пікірлер: 29

  • @ewaeniyalekhue7388
    @ewaeniyalekhue7388 Жыл бұрын

    Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor You might also like HOV Rema 2:30 Asake Dunno Me (Freestyle) Rema [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)

  • @3RDEYELOVE
    @3RDEYELOVE Жыл бұрын

    💯Lov how the notes bend on this👌🏾

  • @mattjr4206
    @mattjr42065 ай бұрын

    I think the drums are a bit 2 heavy, but it's pretty accurate 👍🏽

  • @AlishaSangare-gn2on
    @AlishaSangare-gn2on6 ай бұрын

    This song🤩

  • @user-yu7df7yg9h
    @user-yu7df7yg9h7 ай бұрын

    I sang this evey day after i saw this its sooo cool bro

  • @FINN-cu9ro
    @FINN-cu9ro10 ай бұрын

    ❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉 i just fell in love with it even without the words man you ar good

  • @iam.arthurprime
    @iam.arthurprime9 ай бұрын

    Yoooo... this' real nice 🎉

  • @katherinevillamilromero5201
    @katherinevillamilromero52012 ай бұрын

    excelente ,me encanta

  • @clemoundu42
    @clemoundu42 Жыл бұрын

    Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi See body o (see body, see body o) Egba mi o (egba mi, egba mi o) E dey burst my bololo E dey burst my bololo Please help me o Me I don jam wetin pass me o Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing, baby, eh Lend me, lend I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh Naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh E no dey bend Oya follow my command, baby, do like I do Baby, front and back, gimme boom-baka-boom Soco, ah Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawi Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm) You better drop your body armor Soco, ah (ayy) Surfing with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your, mh Come make I drive this your jalopy Traduire en français

  • @GulcinEzer

    @GulcinEzer

    11 ай бұрын

    Thank you 😂✨

  • @eyiramcomedy
    @eyiramcomedy7 ай бұрын

    great work 🔥

  • @hadarofficialaccount6074
    @hadarofficialaccount6074 Жыл бұрын

  • @user-tk2dw2uz8x
    @user-tk2dw2uz8x2 ай бұрын

    Thank you for trlecharg

  • @user-qw9es4se3c
    @user-qw9es4se3c11 ай бұрын

    👍

  • @olepajohnson5650
    @olepajohnson56509 ай бұрын

    Nice bro but it’s giving majo vibe Dj tunez ft wizkid and Alpha p

  • @Tuhnytte
    @Tuhnytte6 ай бұрын

    How do you mix your low end

  • @AriJonathan-fv8rx
    @AriJonathan-fv8rx8 ай бұрын

    ❤❤❤😂😂😂😂

  • @lexelion
    @lexelion10 ай бұрын

    your sample druns is very nice bro i need

  • @AsBeatz1

    @AsBeatz1

    10 ай бұрын

    Thanks 🔥 Just DM

  • @Boe3
    @Boe3 Жыл бұрын

    Can you do Corny please?

  • @BlackBoyLennox
    @BlackBoyLennox7 ай бұрын

    can I use this beat for a remix? it is really good!

  • @evytation
    @evytation11 ай бұрын

    0:19

  • @Lil_isma_official
    @Lil_isma_official Жыл бұрын

    Please is it advisable to use this sound

  • @AsBeatz1

    @AsBeatz1

    Жыл бұрын

    Sure!

  • @Lil_isma_official

    @Lil_isma_official

    Жыл бұрын

    @@AsBeatz1 is there no copy right for the beat

  • @georgemichael5414

    @georgemichael5414

    Жыл бұрын

    @@Lil_isma_official there is

  • @mayowamusic7989
    @mayowamusic7989 Жыл бұрын

    Make i be the one wey go worry u Take ur time i no go hurry u So make u put ur mind at ease I'm here to please Call me Myke tyson i no dey miss Na wherever u dey me i wan dey And if u no dey me i go gbes Straight to your place Ketu alapere obalende I'm Going down down down How many round round round Wey i go do For u to know say my my love Truu

  • @FINN-cu9ro
    @FINN-cu9ro10 ай бұрын

    ❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉 i just fell in love with it even without the words man you ar good

Келесі