@AYComedian @Basketmouthcomedy @boviTV @MrMacaroni @BrodaShaggi @ChannelsTelevision
The worst mistake is to allow Paul to explain first😂😂😂😂😂
I'm watching Mr Paul from Cameroon so I can just Imagine those who are watching him from Nigeria live performance😊😊😊
😅😅😅😅
Maleke has been around for ages. God bless him. Talk of longevity and evolution.
If Mr Paul can confuse the court, what's remaining 😂😂😂
Mr Paul keep up the good work 😂ur rubbish talk the give me and my family joy 😊😊
Me self I tire oo 😂😂😂😂
Even the seriousness in him will make u look confuse. This Mr Paul no well at all
This guy dey kolo, he say “well” get belle 😂😂😂😂
The judge no even know waiting e go pen down again sef😂😂😂😂😂😂
Mr Judge why didn't you send the accused for mental evaluation before 2024 because you go still adjourned this case to 2026........😂😂😂!
Lol Maleke say I dey feel you
Dem dey tiff fence??? 😂😂😂
Wahala for judge wey dey listen to Mr. Paul
Confusion everywhere 😅😅😅😅
Mr Paul don make me laugh tire
Imagine foundation dey bend and dey straight a times.
BOSS MIGWO SIR❤️❤️❤️❤️❤️❤️♥️♥️
Number one fan
Paul, aswear u be fooling man.... Dem tif fence....😂😂😂😂
He be like Na maleke go fit handle una oooooo😅😅😅😅😅😅😅😅
Na God dey help mumu🙏🏽🙏🏽🙏🏽🙏🏽🙏🏽
Even me my brain want burst
Are you guys noticing that when the camera backs the lawyer, we don’t see the police man, but when it faces everyone, the police man appears
He's out of the shot because he's a bit far
Confused 😂😂😂😂😂😂
My belle oooh 😂😂😂😂
😂😂 the judge even is confused
Hahahaha...i swear Mr Paul no well
Mr Paul I go soon stop to watch your video make you nor use laugh kill me, I get the same spirit and talent with you ooo
Hi court, with eye logo, confusion everywhere 😂😂😂
Mr Paul na werey😂😂😂😂
Na only GOD for heaven fit understand Mr Paul apart of him nobody fit understand Mr Paul 😅😅😅😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
😂😂confusion
😂😂😂😂😂😂 lord God 😂😂😂😂
Its 2024 i dont think this judge will take this case again
At a time I started having brain pain
Problem 😢😢😢😂😂😂
Na the seriousness you dey use talk the nonesense ..Chai
Una won let am explain? I sorry for una 😂😂😂😂😂
Even judge nor know wetin he wan write
Naa wa o
If I judge such case Mr Paul would definitely win anyways better judgement from Judge Maleke
There's no way Paul is normal 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂
Maleke go collect for this one
😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂O my goodness
Okada dey wear weavon
😅😅😅😅😅😅😅
Collins when take pikolo as lawyer na him I blame
Nice series, but the sound get as e be.. una voice dey echo, some persons voice dey low .. make una try use mic
Lol
Your lordship is confused oooo
Mr.Paul
Ii swear if this Mr Paul no go jail with this jargon ehhhh make I know wetin cause it
Mr Paul You can lie ah
Who ever carry mr paul go court don't have know what he is doing
Who carry Mr Paul go court o?😀😀😀
Na only baba able am
what exactly is the judge writing?
Is the police a ghost or what?
Poor audio
Crazy man 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
What's he saying
Now you guys are on the right path. You guys have to convince him. To undo the thing back. I pray he will be able to bring him back to normal.
How come he doesn’t laugh
Which kind guy be this e don confuse me
No evidence
First comment please pin
U con still wan confused nalake
😂
😂😂😂
Пікірлер: 82

@kingmichealblaize6143
3 ай бұрын
😅😅😅😅
Maleke has been around for ages. God bless him. Talk of longevity and evolution.
If Mr Paul can confuse the court, what's remaining 😂😂😂
Mr Paul keep up the good work 😂ur rubbish talk the give me and my family joy 😊😊
@victorkaluchibuzor8619
9 ай бұрын
Me self I tire oo 😂😂😂😂
Even the seriousness in him will make u look confuse. This Mr Paul no well at all
This guy dey kolo, he say “well” get belle 😂😂😂😂
The judge no even know waiting e go pen down again sef😂😂😂😂😂😂
Mr Judge why didn't you send the accused for mental evaluation before 2024 because you go still adjourned this case to 2026........😂😂😂!
Lol Maleke say I dey feel you
Dem dey tiff fence??? 😂😂😂
Wahala for judge wey dey listen to Mr. Paul
Confusion everywhere 😅😅😅😅
Mr Paul don make me laugh tire
Imagine foundation dey bend and dey straight a times.
BOSS MIGWO SIR❤️❤️❤️❤️❤️❤️♥️♥️
Number one fan
Paul, aswear u be fooling man.... Dem tif fence....😂😂😂😂
He be like Na maleke go fit handle una oooooo😅😅😅😅😅😅😅😅
Na God dey help mumu🙏🏽🙏🏽🙏🏽🙏🏽🙏🏽
Even me my brain want burst
Are you guys noticing that when the camera backs the lawyer, we don’t see the police man, but when it faces everyone, the police man appears
@musicate4080
Ай бұрын