Moses Bliss - E Dey Flow [Official Audio] x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music
Музыка
The Official Audio for E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie.
Available on all Digital platforms:
mad.ffm.to/edeyflow
Connect With Moses Bliss
x.com/mosesblisslive
/ mosesbliss
/ mosesblissofficial
Lyrics:
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Neeja)
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
Verse(S.O.N)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Ajay Asikaa)
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Verse (Festizie)
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse (Chizie)
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Verse (Moses Bliss)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
#MosesBliss #EDeyFlow #OfficialAudio
Пікірлер: 254
Who else liked before listening!
@the_neweden
8 күн бұрын
✋😂
@FantaNaomiKoroma-su9dn
8 күн бұрын
😂✋
@Rebecca-qd6rh
8 күн бұрын
Moi j'aime sa musique
@AbelOyibo
8 күн бұрын
Normal thing 💯🙌
@waginiadjako5329
8 күн бұрын
Me❤
This my second comment from the united state am Ghanaian yes Minister Moses and his colleagues are shaking the gospel ministry to another level God bless you guys for what you are doing you are not wasting your lives this is what God wants spreading the gospel bless bless ❤❤❤❤❤❤❤❤
…if you check am, you go know! What a song 🤩❤️
We love Moses Bliss
@omoluckybliss4543
8 күн бұрын
❤❤❤❤ So much love
@ednaa4382
8 күн бұрын
You know this
No competition with these men. May the Lord bless you all
@omoluckybliss4543
8 күн бұрын
Amen
Rise higher Ministers of the Word. Greater Grace always 🙏
💃💃💃💃💃 E dey flow oil for head the flow 🙌🙌🙌 E dey show May the Lord continue to bless you all this song Is giving 💃💃💃💃
Played a million times already I need to put on my dancing shoes oooooooooooooooo May the oil on your heads never run dry Amen oooooooooooo.My GOD this sound is something else
A good Christian music for late evening drives 😇🙌🏾
God Bless you dear Minister Moses Bliss and your crew ,may the oil on your head continue to flow and will not be corrupted in Jesus Name Amen 🙏😊
“Blessings choke from my head down to my toe” will be my portion in the second half of the year. 🎉🙏🏾
@soniaouedraogo9448
8 күн бұрын
Amen
Another masterpiece from these Men of God from Spotlight. You are making being christian even more interesting with these spirit-filled bangers. More grace to y'all. Glory to God!
Beautiful song!!!!! Makes me dance even when am steated🎉💃💃💃💃
e dey flowwwwwwwww😍 I love the ryhmes.. glory to Jesus. Hallelujah
You just have to love Moses bliss and team❤ E DEY FLOW🎉💃🕺
Amen Thank you Lord Amen ✨️ 🙏 🙌 ☺️ ❤️ 🎉
Oh what a best way to begin the second half of this year with overflowing blessings. Glory to God
Moses bliss ,😮I bless GOD for you , sir ✨ you are doing great
See banger naw 🥺🔥🔥🔥 God bless you sir Moses bliss and Spotlight 🔥🔥
❤❤❤ E dey flow for sure. Oil dey your heads fine boys wey u love Jesus. God continue to use u all to manifest his deeds unto his sheep. Beautiful 🎶 song…
U guys , u rock, I Dey flow in every area of my life in Jesus name Amen and Amen, my inlaw u and ur guys keep doing what the Lord is telling u, Ghana people we love u , God bless u guys.
The dimension of your ministry is awesome and spirit fill💕💓💕
Beautiful ❤️ Now, all songs are just less than 3 minutes, it just ends when you are enjoying 😂
You an your wife are amazing. I Love the song all the way to Arlington texas .Stay Blessed Sir an your wife
❤❤❤❤❤❤I can now sleep in peace😂😂more blessings to the entire team🎉🎉
I just can’t stop dancing to this song Indeed the words are over flowing blessings Thank you Jesus Thank you Minister Bliss and your team Awesome
Enjoying this song. Bliss fans lets do what we do best . On the way to 2M within days
Best music of the year!!!
Hallelujah Hallelujah Hallelujah 🙌 E dey flow well well .
Oooh yes blessings all the way 🎉🎉🎉
Moses, your songs are real time plenty blessings to my life. Omo, I dey wait for the video version. New dancing step coming up soon. Am greatly anticipating ❤❤
@loriabynum1561
8 күн бұрын
Hi please pardon me but I'm teaching myself pidgin to surprise my significant other and could you please tell me the meaning of the word "Omo"
@EvelynHezekiah
8 күн бұрын
@@loriabynum1561Omo it's an exclamation, meaning.. oh my gosh
Riches of God's word mixed with amazing tunes. E dey flow... ❤
E DEY FLOW 🎉🤲🏻🔥🔥🔥
Glory be to Jesus 🎉 The oil of God on your head all will continue to flow
To God be all the glory, you guys are amazing. May God continue to be lifted through your lives glory to glory higher to higher high guys continue to FLOW IN THE LORD.
Gospel Groove 💃💃💃💃💃💃
Thank you sir for always blessings me and always giving us the hope that God is still on our matter
E dey flow, oil from head dey flow❤💃💃💃💃
Another banger..E dey flow
Wow, congratulations 😊😊🇿🇲❤❤❤
No be wash o 😭 God is good 🙏🏽
Lets not relax on the audio. Lets push it to a 100,000 by midnight.
God bless everyone of you who love Jesus
E DEY FLOW!!!..... GLORY!!!!❤️🔥🙌
E dey flow no doubt. ❤❤
Yes oooooo. It is showing every day.
E dey flow, flow, flow.... I loveet❤
That's great. Oil on head.
Go moses and company. Blessings all the time from Jamaica
God Is Always Surprising me, Blessing flow from my head to my toe💃💃💃 Shalom
More Grace to live holy and love God.
Thank you for this song that you inspired your servant 🙇🥰🤩 Glory to God I love yes yes lord may your oil and your grace continue to flow over our heads again and again 🙏🙏🙏🙏🙏
☺️☺️☺️ Mah Morning flow 😎🎧🎵
Amen🔥🙏🏾🔥Christ Jesus Is King 4-Ever ✝️👑🛐💯
One day God will help me and I will be signed by Moses bliss in Jesus Name 🙏🤍
@omoluckybliss4543
8 күн бұрын
Amen
@JudithLendzian
8 күн бұрын
God will do it for you
This is amazing, thanks men of God 🙏
So God bless my family. Amen!!!!! Best song my Boss
Better Jam done land🎉🎉
The sound is too sweet. and i like how every like is scripturalll🤭
God bless you and your team man of God
I was born as a hindu, iam saved by the grace of our lord Jesus. God bless you all."❤❤
@aminatakassegbama3125
4 күн бұрын
Wonderful Song, more Grace Moses
Omo!!! Masterpiece 🔥🔥🔥 Kudos great men
Boss mi!! Oil truly day flow from ya head sir. I love you passionately
E go flow for me soon🎉🎉 Believing God to help me set my music studio this year. I too much love Bliss gospel afrobeat songs. Much love from Cameroon🇨🇲
@cccglory
8 күн бұрын
Amen
God will continue lifting you up Much love
The way you pamper me steadily ooo❤❤💃💃💃💃..... E dey flow o... Oil for my head dey flow oo💃💃💃💃💃❤️ 😂😂thank you and God Bless for this inspiring and interesting piece!!❤
GOSPEL STREET ANTHEM 💯
E dey flow🎉🔥❤
All of them are amazing ❤
First to comment from Ghana 🇬🇭🇬🇭🎉🎉
this people never dissapoint!!!! God is Good, E DEY FLOW!!!!!
Amen Hallelujah Praise 🙏🙏🙏the Lord
And it happened that I have listen to this beautiful song the whole day🎉
My biggest family 🔥🔥🔥🔥🔥
E dey flow no be lie. MOG you are a blessing to those of us struggling with circular songs. Oyaaaaa off to Tiktok ❤🎉🎉💃💃💃
GUYS, Keep Doing what You Guys KNOW HOW TO DO BEST..Another Gospel Banger this One IS.. NICE ONE.. LYRICS AND RHYTHM Right On point. KUDOS..
@judithlendzian1123
8 күн бұрын
We are, pushing the views like crazy
@kanayomuoweta9814
8 күн бұрын
@@judithlendzian1123 Yep.. Let's push the views for M&M and his Guys.. They deserve it.
Beautiful song ❤ Thank you !!!!!
Yes oo another gospel banger 🔥
❤❤❤ I love this gospel hit 🎯 God bless spotlite❤❤❤
What a Soooooong. Jesus u LOOOOOOOOOVE YOU MUCH
Blessing e dey flow oh 🤲🏽
Powerful! 🔥🔥🔥🔥🔥🥵 E dey flow 💧💧💧
Will add on my playlist immediately ☺️
This is a banger....You people are blessed
Waaaaaaw, rhe best song ever. I ove the beat. The song is full of blessings.
Go higher 💎🎶💕🔥
Franchement le Nigeria c'est un autre niveau.
Another hit 🔥🎯
11M likes to this song
🗣️shalom people’s of GOD
Lovely song thanks guys God bless you making gospel music Lovely with a difference ❤️ 🙏 💕 ✨️ ♥️
💯💃💃can't stop listening 🎶
Thank you Jesus
Amen to all my secret prayers
Wow so lovely❤❤❤
More Grace to you all
replaying over and over🎉🎉😢❤❤❤❤
Woow this is powerfull
Beautiful Song From the Beginning ❤🎉😎
Amen and Amen🙏🙏🔥🔥🎤 Glory Hallelujah🙏🙏🔥🔥