No video
Келесі
- 6:11
- 70 М.
- 8:51
- 59 М.
- 00:24
- 18 МЛН
- 8 күн бұрын
- 00:34
- 60 МЛН
- 12 күн бұрын
- 00:34
- 41 МЛН
- 13 күн бұрын
- 01:39
- 15 МЛН
- 4 күн бұрын
- 25:39
- 276 М.
- 4:52
- 21 М.
- 1:34:16
- 231 М.
- 1:17:38
- 94 М.
- 29:19
- 904 М.
- 17:01
- 150 М.
- 15:49
- 69 М.
- 00:24
- 18 МЛН
- 8 күн бұрын
Пікірлер: 376
😂😂😂😂 Lakaka family Oya make we gather here we get family meeting
@EsivueJunior
6 ай бұрын
Here ooo
@mozkoh1345
6 ай бұрын
😂😂Lakaka🎉
@AchegbuluEmmanuel
6 ай бұрын
Here we are oo😅
@TowareJesseufuoma-hf6hl
6 ай бұрын
Here 😂😂😂Good afternoon family 😂
@Bigdream230
6 ай бұрын
Lakaka 😂😅
Mozkoh dey shout who goes you for Spirit 😂😂 I too like this guy 😅
@lovelymom4706
2 ай бұрын
Can’t stop catching this 😂
Am proud to be part of lakaka family one love #mozkoh
Before you draw the Cutlass commot, I bin wan talk sey make you commot Cutlass tell the witch who goes you, she go run 😂 Na by force to buy Akara 3am in the morning. HABA!!!. Keep it up Mozkoh
Has I dey watch this video , na only bread I dey chop , I need akara 😂😂😂
Amazing vibe.. I am watching from Sierra Leone 🇸🇱..
Abeg de drop the episode back to back for us…. E too sweet
First project and this was massive 🎉🎉lakaka to the world
Even NOLLYWOOD no geT THIS KIND QUAlity You just earned a subscriber bro❤️💯
I believe in You so much as you dey derive joy dey make depressed man See reason to smile Sorrow no go near your side..
@mozkoh1345
6 ай бұрын
Amen!🙏
😅😅😅u go buy akara Abi u no dey buy 😂
God bless you MOZKOH… lakaka, u never see anything😂 u must buy akara o🤣🤣🤣
I swr you deserve award 😢u bi joy giver since na me dey hungry 😢but i get joy once lol
@Youngboy2476f
6 ай бұрын
I swr big joy giver 🎉😢
Lakaka 😂😂😂 U dey ask spirit who goes you???? You dey threaten spirit????
Mozkoh say en no order home delivery 😹💔.. waiting for the next episode
@mozkoh1345
6 ай бұрын
Working on it!
To eat akara dey fear me now 😂 😊
Omo water dey commot for my eyes oh 😂😂😂😂
I love this episode.. i don laugh tire😂😂😂
Mozkoh you dey give me joy
Omo Abeg make una do am complete na Abeg this move too make sense Abeg
Wow so 😂😂😂😂 more lakaka
When we dey expect the next part Lakaka 😂😂 family.
You go chop akara tire😂😂😂😂
Nice one my boss
Lakaka family ❤❤❤❤❤. Much love mozkoh you too much I’m expecting episode 2 please 🎉🎉
My love for d sound Lakaka no be here 😂 ❤❤❤😊😊
Mozkoh for life too good💕💕🙏🙏
Lakaka nah you go night market ooo for where my mothers dey 😅😅😅😅
I dey feel you my boss both on IG too 1
Them don tell u but u refused you must buy akara oo😂😂
Make person de tell spirit who goes u😂😂😂
You must buy Akara 😂😂😂
Lol 😂your mind don full am abi 😂😂😂😂😂
Egbon no be soo ohh Ahh e mad nor worry 🔥🔥🔥🧯🧯🧯🧯🧯
You Dey tell spirit no privacy 😂😂😂😂
😮nice one boss
My guy speak Okene by force 😅😅😅
When them tell you say them no dey sell Akara You think say nah play play 😂😂
Only me dey fear and only me dey laff
Lakaka 😂 My Edo Brother ❤
The wickedness run when no man pursuet 😂
More from lakaka ❤❤❤😂😂
Boss man lakaka 😂😂
Can't wait for next episode o
My fave already
I nor just happy for Watin you do me 😢😢 how e go short like that 😢😢😢😂😂
am a fan from the Gambia lets go
Nawa ooh part 2please asap
Buy your akara biko. One love brother man 😅😊
This guy get tallent I swr, na scary film be dis oo, warning ⚠ Don't Watch Alone oo. 😅😨
Lakaka no do like this na make e dey longer 😂
We dey, lakaka
This one go loudkakaka😂😂
Honestly the story go make sense..buy guy no make am too long abeg.. I love the concept
@naijaqatarboy
6 ай бұрын
Lakaka my gee. I too love mozkoh
Lakaka 😂😅 Next please
More grace bro ❤
Lol 😂😂😂😂😂😂you funny guy ❤❤❤
Lakaka, they finally caught your cutlass
Lakaka why na 😪👋😢 to be continued go far nah
You much buy ham oh boss 😅😅
if you no go, you no go know 💀 them tell you say e no dey, you no hear 😂😂😂
Lakaka😂😂 Mozkoh u too good abeg Who goes 😂😂
I don late come here Sha 😂😂🔥🔥🔥🔥
😊😊😊 interesting boss drop episode 2 na abeg abeg
Nice concept but effect editor should do better. Weldone boss
Haha 😂 nice one bro
No respect for privacy 😂😂😂
This Lakaka has bars, How spirit go get soprano voice !!!! 😂😂😂
ahhh... I thought it was a Lukaku Documentary ooooo😂😂😂
Mozkoh don unleash, I'm most happy for you bro ❤💯😊
Can’t wait for the second one
You too good walaii😩👍👍
Your number one fan ❤
Village wey dem no dey see akara
Wow, I love this Gee 😊❤
Mama sharp oo
We need part two this is dope
Uneme and igarra language she no still leave you 😂😂😂😂I no fit laff
You too talented 😂😂
Say the wickeded do how ? Runnet when no one pusheded them 😂😂 this guy too good Aswear
Your boxer dey intimidate u🤣🤣🤣🤣🤣
Madrrr😂😂😂😂 waiting for the next episode
Just imagine this kind thing happened to you in real life 😂😂
You dey play dey told you but you didn listen 😂😂😂😂
Too good❤
❤from 🇬🇭
You must buy😅😅😅
This should be the best series this year😂😂😂
Omi this one loud oo😂😂😂🔥🔥🔥
I believe in you....lakaka presido
Omoh this mozkoh don make me Laff tire Egbon fast release that episode… WHO GOES YOU 🗡️
😂😂😂 you and akara 😂😂
He was like, who clap now now 😂😂
Dis guy still commot cutlass for spirit😂
Big up to mosqoh
Who goes you 😂don catch ur hand
😂😂😂😂😂who goes you? You still allow Jesus to take support am😂😂😂😂
I don laugh tire 😂😂😂
Who goes u😂 Lakaka😂😂
Mozkoh u too good