Joeboy - Beginning (cover by Mccheryl)

Ойын-сауық

A conversation between music and myself.
I fall in love over and over again😍
Thank you Joeboy for this amazing sound.
I hope you love my Joeboy beginning cover.
And my always amazing Cherylovers, I hope you love this sound too. Tell me what you think in the comment section and don't forget to hit those subscribe button ❤️
Don't forget to please subscribe ❤️❤️
And follow me on all social media platforms
Connect with me on Instagram
/ _mccheryl
Twitter
_mccheryl?s=09
Tiktok
vm.tiktok.com/ZMJtk5p1L/
I use PiggyVest to save & invest securely. Sign up with my link and get ₦1,000.00 to start your own savings journey - www.piggyvest.com/?newref=1&r...
IG: @_mccheryl
Twitter: @_mccheryl
Titok: @_mccheryl
Facebook: Cheryl Smilez Macaulay
♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️
LYRICS
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you
Spend a couple couple million on you
Give you loving till you say e don do
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck

Пікірлер: 23

  • @zainabisa6380
    @zainabisa63803 жыл бұрын

    Beautiful

  • @mccheryl

    @mccheryl

    3 жыл бұрын

    Thank you ♥️♥️♥️

  • @agbidahope8616
    @agbidahope86163 жыл бұрын

    This is glorious

  • @mccheryl

    @mccheryl

    3 жыл бұрын

    Thank you ❤️❤️

  • @eshunemmanuella2011
    @eshunemmanuella20112 жыл бұрын

    Wow❤️

  • @mccheryl

    @mccheryl

    2 жыл бұрын

    ❤️❤️

  • @zainabisa6380
    @zainabisa63803 жыл бұрын

    I will need the audio so I can ad to my phone music list

  • @mccheryl

    @mccheryl

    3 жыл бұрын

    You can search for it on Google

  • @amodingmacy314
    @amodingmacy3143 жыл бұрын

    amazing voice.

  • @mccheryl

    @mccheryl

    3 жыл бұрын

    Thank you ♥️♥️

  • @zainabisa6380

    @zainabisa6380

    3 жыл бұрын

    Lovely .

  • @sarbaolbaol4246
    @sarbaolbaol42464 жыл бұрын

    ❤❤❤❤❤❤

  • @mccheryl

    @mccheryl

    4 жыл бұрын

    🥰🥰

  • @havillah__
    @havillah__4 жыл бұрын

    ❤️lovely

  • @mccheryl

    @mccheryl

    Жыл бұрын

    Thank you 🥰

  • @khadijahusman968
    @khadijahusman9684 жыл бұрын

    Buh am like LOL

  • @aminasarah2048

    @aminasarah2048

    4 жыл бұрын

    U have a sweet and cool voice just need little more improvement but good job keep it up❤❤❤

  • @mccheryl

    @mccheryl

    4 жыл бұрын

    Thank you

  • @mccheryl

    @mccheryl

    4 жыл бұрын

    thank you 😊❤️

  • @khadijahusman968
    @khadijahusman9684 жыл бұрын

    Lol..........ummmmm......u try sha.....

  • @mccheryl

    @mccheryl

    4 жыл бұрын

    Lol.. thank you.

  • @aminasarah2048

    @aminasarah2048

    4 жыл бұрын

    Beautiful voice sweedy

  • @mccheryl

    @mccheryl

    4 жыл бұрын

    Thank you

Келесі