Alex Hq Cultist, i like your wisdom. If only our youths dey listen to you dem for nor dey fall victim of all these problem wey dem dey involve themselves.
@bigmyktv2 сағат бұрын
I used to hand with this guy in Poitiers in france in 2016 then,they were three brothers ,I didn't know he can do such a thing,we call him okwe
@iribhogbepeter169021 күн бұрын
Since I done day follow ur page I day learn every day
@buchihonesty376819 күн бұрын
Bossu I for Really reason some matter with you bro. Na cultist Issues I really like make you know this well
@desmondbenson689019 күн бұрын
This guy na ur follow eiye, na so una be may God have mercy Amen 🙏
@lisalorenzo21 күн бұрын
d man on red na bird man
@buchihonesty376819 күн бұрын
Boss I greet you oooo
@KATIOMORODON21 күн бұрын
This Life no balance May God help the family special the children Amen
@AlexoHqCultists
21 күн бұрын
You are right ✅️
@lordlawrieetim659421 күн бұрын
Thanks
@AlexoHqCultists
21 күн бұрын
Biggest lord wire wire I greet you boss..God bless you..you too much
Пікірлер: 18
Alex Hq Cultist, i like your wisdom. If only our youths dey listen to you dem for nor dey fall victim of all these problem wey dem dey involve themselves.
I used to hand with this guy in Poitiers in france in 2016 then,they were three brothers ,I didn't know he can do such a thing,we call him okwe
Since I done day follow ur page I day learn every day
Bossu I for Really reason some matter with you bro. Na cultist Issues I really like make you know this well
This guy na ur follow eiye, na so una be may God have mercy Amen 🙏
d man on red na bird man
Boss I greet you oooo
This Life no balance May God help the family special the children Amen
@AlexoHqCultists
21 күн бұрын
You are right ✅️
Thanks
@AlexoHqCultists
21 күн бұрын
Biggest lord wire wire I greet you boss..God bless you..you too much
Biggest Alexo....
this guy on red face resemble emma ogida barracks
@RussellwangYU
21 күн бұрын
Photo for inspector quarters ogida barrack police
@user-fs5vn5yb7x
19 күн бұрын
Na him