Ayra Starr - Rush (instrumental)

Музыка

Пікірлер: 14

  • @temitopeoluwabusayomi3987
    @temitopeoluwabusayomi3987 Жыл бұрын

    Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you want chop E no finish dem want fight us If them dey run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no want hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem want dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us Jofunmi japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi gat me feeling I’m the one Ajeh ajeh ajeh Can never take my cake away ajeh You can’t count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no want hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem want dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us E dey rush E dey rush well well E be much My God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There is no dulling with us

  • @young_esiri

    @young_esiri

    Жыл бұрын

    Thanks

  • @zoe-zk4nj
    @zoe-zk4nj Жыл бұрын

    Cool day.... Good for meditation

  • @mileidysalvarez4689
    @mileidysalvarez4689 Жыл бұрын

    Ahora estoy cansada y sin voz de vivir no encuentro razon lo luche tanto y no se me dio no quiero volver a lo que paso habra soluccion para mi dolor ? a veces pregunto porque ser yo porque mi vida no la acabo estoy buscando por algo mejor no se cuanto mas pasare fingiendo que todo esta muy bien solo me hace falta el tengo buscarlo a el y si un dia fallo y recaigo dejo que el haga lo que sabe hacer solo el me hace bien pues llegara se que ese momento llegara no importa hora y lugar solo debo creer y confiar y llegara si el asi lo dice sera ahora es el momento y lugar el me transformara

  • @lilquartz_yg2275
    @lilquartz_yg2275 Жыл бұрын

    good vibes

  • @Deekay2k
    @Deekay2k Жыл бұрын

    Masterpiece

  • @HitSongsInstrumentals

    @HitSongsInstrumentals

    Жыл бұрын

    Thanks

  • @NyendeShabil
    @NyendeShabil Жыл бұрын

    Nice

  • @jozzyc4365
    @jozzyc4365 Жыл бұрын

    🔥🔥🔥🔥

  • @SchekinaOsso-fj4zk
    @SchekinaOsso-fj4zk Жыл бұрын

    ❤❤❤

  • @drizzleroadranna5868
    @drizzleroadranna5868 Жыл бұрын

    Can I please use this Beat please ? I would love to make a song on this

  • @HitSongsInstrumentals

    @HitSongsInstrumentals

    Жыл бұрын

    You can use for non profit use only

  • @lilteto
    @lilteto10 ай бұрын

    LILTETO amigos family ❤❤❤😊😊😊😊

  • @Badsubelo
    @Badsubelo Жыл бұрын

    🇮🇨🇲🇦🇪🇦♥️

Келесі